BREAKING NEWS! ITV BENIN Ultra Modern Studio Razed down by Fire

This na the scene of the fire incident wey happen last night

See more photos after the cut





Them don talk say Independent Television and Radio Station Ultral

modern studio wey dey iguosa for near Oluku don burn down...



By the time of filing in this report E still dey unclear wetin cause

the fire.. Some say na bomb others say na Electrical Fault...

So people dey point fingers give the ruling party for the state....



We fit recall say ITV don get problems with The government

Before.We'll keep you posted!
BREAKING NEWS! ITV BENIN Ultra Modern Studio Razed down by Fire Rating: 4.5 Diposkan Oleh: Unknown

No comments:

Post a Comment